Ayra Starr β Commas (Lyrics)
Ayra Starr - Commas Lyrics by Rap Samurai We aim to bring you the highest quality lyric videos for your favorite songs! Download / Stream: https://ayrastarr.lnk.to/TYIT21 π Follow our Rap Spotify Playlist: - https://spoti.fi/2pVGdVP π Turn on the bell to be the first to listen to your favorite music! :) β’ Ayra Starr: - https://www.instagram.com/ayrastarr/ - https://www.tiktok.com/@ayrastarr π΅ Lyrics: Ayra Starr Commas [Intro] (Initiating rage process) Oh Oh no Eh-yeah, eh-yeah [Verse 1] Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, comma Original, no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer, ajeh [Pre-Chorus] Barbados, Havana, livin' life See my fire burnin' bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me [Chorus] Energy wrong, I log off (Log off) Mowa friendly and conscious (And conscious) I'm allergic to isokuso I'm not ready for confusion (No, no, no, no) Dem telly me make I show love (Show love) Sability oun gbona Everything na connection I'm not ready for confusion, oh [Verse 2] Things happen inside life Draw tattoo, make I live my life Dreams come true, if na fight Fight the fight, make you no go tire Fire dey go, fire dey go You need to put your body and soul Leave your worries alone [Pre-Chorus] Barbados, Havana, livin' life See my fire burnin' bright Wetin dey inside me? Smallie wey dey mighty Dem never know I kala tori mo fine Check and balance everything inside my mind daily Trust me, you can't fool me (Oh) [Chorus] Energy wrong, I log off Mowa friendly and conscious I'm allergic to isokuso I'm not ready for confusion (No) Dem telly me make I show love Sability oun gbona (Oun gbona) Everything na connection I'm not ready for confusion (Confusion) [Outro] Na which kind life wey I never see? I carry God, so I fear nothing Steady increasing the commas Comma, comma, comma Eh-yeah Eh-yeah, yeah-yeah (London) Steady increasing the commas Comma, comma, comma
Download
1 formatsVideo Formats
Right-click 'Download' and select 'Save Link As' if the file opens in a new tab.