Back to Browse

Ugoccie - Sunny [Official Audio]

8.5K views
Premiered Oct 12, 2023
2:56

Listen to the Official Audio for Sunny by Ugoccie . Available on all Digital platforms: https://ugoccie.ffm.to/sunny Connect With Ugoccie Instagram - https://www.instagram.com/ugoccie Twitter - https://twitter.com/ugoccie Facebook - https://web.facebook.com/ugoccie Lyrics: Sunny Jim ugwo E don Dey hold my money for too long I don too show mercy E go say Dey patient U no make payment E go buy property I no go show mercy No more patience You no make payment E go buy property Wey my money wey my bar (zamo zamo) I call you number , you decline je n'ai pas d'argent But you Dey for club Dey pop Moet et Chandon Sunny Jim ugwo E don dey hold my money for too long I don too show mercy E go say Dey patient U no make payment E go buy property I no go show mercy No more patience You no make payment E go buy property Agba cha ọsọ a gụọ mile Aka kwọrọ john ga akwọ Ifeanyi 2 years agago u no pay me Mana ichete when u came begging You say make I do my worst that money you go pay by force Dem go say I be bad person But you go learn lesson Sunny Sunny Jim ugwo E don Dey hold my money for too long I don too show mercy E go say Dey patient U no make payment E go buy property I no go show mercy No more patience You no make payment E go buy property #Ugoccie #Sunny #Officialaudio

Download

0 formats

No download links available.

Ugoccie - Sunny [Official Audio] | NatokHD